LyricsTranslator Logo

Fall In Love

Mayorkun and T-Classic

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 64
  • Duration: 03:36
Classical boy shabalistica Mix Najia Entertainment
Yeah seri maka buri
Uhn yeah yeah yeah
Mayorkun baby it's Killer tunes

We use to play hide and seek
It was so romantic
And anytime you leave me girl
E dey always be like say I sick
She's just 19
And she dey burst my thing
She be the only girl
Wey go fit to give me that kind thing

Tell me something wey me I no know
If love no be so girl
There is wahala there is wahala
And your father sef na old soldier baby o
If I go pass my boundary o
There is wahala there is wahala
I no fit lie for you
I done fall in love baby o
Baby o I done fall in love
And anything I go fit buy for two
I done fall in love baby oh oh
Baby o I done fall in love

See but your mama don't want us to be
Your daddy don't want us to stay
See can't get you out of my head
See but your mama don't want us to be
Your daddy don't want us to stay
E dey do like make we run away

Say look at me
I no be that kind person
Me I no dey beg person
On this kind matter o
Katowi katofo maami
The girl don grab my thing
Oriburuku back to sender o
Pass me my lighter o
But mama kan wan me say
Say make I no peff again
Say if she no look my face
There is wahala there is wahala
Girl kan tell me say
Say make I no talk to babes
Say if I go fall for them
There is wahala there is wahala
See I don dey trip for you
I fall for you
You push me to the edge
Baby o I done fall in love
Alatise lo mo atise ara re
Ife re girl lon cover me o
Baby o I done fall in love

But your mama don't want us to be
Your daddy don't want us to stay
Baby o I done fall in love
See your mama don't want us to be
Ana nino ana nino
Baby o I done fall in love

Tell me something wey me I no know
If love no be so girl
There is wahala there is wahala
Alatise lomo atise ara re
Ife re girl lon cover me o
Baby o I done fall in love
Classical boy

Look at me I no dey like toast person
If I wan tell person l tell am straight o
Look at me I no dey like toast person
See if I wan tell person I tell am straight o
I no dey like toast person oh oh Mayorkun baby o
If I wan tell person l tell am straight o I done fall in love
Look at me I no dey like toast person
If I wan tell person l tell am straight o
Classical boy
Uhn yeah yeah
Classical boy

Written by: T Classic T Classic

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share your thoughts on Fall In Love

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com