LyricsTranslator Logo

My Money [Bonus]

Falz and Terry Apala

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 7
  • Duration: 03:36
I don't play with my money (Money money)
Ahn I don't play with my money (Money
My friend pay me my money (Money money)
Ahn yeah

Iwo fe ma poor kpelu owo ti mo loan eh
Oti telay Shade o ti gbe fu Ronke
Person wey dey owe money oti fe ma show ge
Better tell your girlfriend g oni gbese lon fe
Telling me rubbish taking me for novice
You dey wan run think say I no go notice
Brand endorsement omo no story
If you no get thirty milli don't phone me
Babe mi ma need some sugar wetin I go give my
That 200k wey you say make I take na money I go take buy suya
You go still add like two zero
I be Yoruba boy but I'm too Igbo
I go pay staff I go shoot video
Calculate that you go see you are telling me story

Pay me what you owe me
Me I no go holla no we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba
You dey find yawa to be so ra
You go see wahala no we no be hommie
Pay me what you owe me me me me

I don't play with my money (Money money)
Ahn I don't play with my money (Money money)
Gimme my money
My friend pay me my money (Money money)
I don't play with my money

Don't tell me rubbish if you no get money
Don't mess with my talent if you no dey sorry
Tell me something wey eti wan hear
If it's not making money it's not making sense
Twenty million in a month
Ti mu lofe osho mo se order ogbo teri wa gba
I get many responsibility tin ma face
Omo no be child's play
Many many people don price me for kobo
I no complain but still na hustle
I no want make una pity me
Gbogbo ya kpata le ma fo riko tin ba ti arrive o
Ma fun mi nsitori
Money wey you owe me me am nah joking
I'm noh laughing I'm noh kidding fun me lowo mi
Shey yu dey whine me shey yu dey whine me gimme

I don't play with my money (Money money)
Ahn I don't play with my money (Money money)
Gimme my money
My friend pay me my money (Money money)
I don't play with my money

Money I earned with sweat and blood
Money I go rather go spend abroad
If you don't pay please rest assured
I will take action I swear to God
Still same Gee's wey you hear before say I no dey play with any boy
Knock knock knock don't get the door
I fit come your house in the early morning
Lies you feeding so deceiving
Don't promise you don't know the meaning
Hide and seeking and I know you're dribbling
Stop that shit it's so demeaning
Dem man know that I've been busy
Working in getting more cheese really
Dem man ways is still sneaky
Dem man tryna duldge me
Don't gimme story
Pay me what you owe me
Me I no go holla no we no be hommie
Pay me what you owe me
Gimme my rabba you dey yawa to be so ra
You go see wahala no we no be hommie
Pay me what you owe me me me

I don't play with my money (Money money)
Ahn I don't play with my money (Money money)
Gimme my money
My friend pay me my money (Money money)

Written by: FOLARINDE FALANA

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, IMMENSUM MUSIC

Share your thoughts on My Money [Bonus]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com