LyricsTranslator Logo

Pepper Dem

Magugu

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 0
  • Duration: 03:13
Plant the seed the ting go soon grow
Play no games omo no ludo
Banger me like Mike Tyson blow
Test man face defeat (the feet) like my toe
Hell raiser devilish flow
Who no know my guy dey go know
Man dey act so solid
Change him tone When I step up yeah na oh no
Run tings yeah never never come last
Silent pew na d ting blast
Omo dey swear for you wetin dem
Shey dey swear for you dey do jazz
E no sweet if pepper no dey
No freebie omo dey go pay
When I enter dem know say na confam
Energy live wey go shut down rave...

Pepper dem down
Rice and stew
Pepper dem down
Surya onions
Pepper dem down
Tear gas tear gas
Pepper dem pepper dem down

Yeso yeso I don come back
Finishing dem na mortal combat
Run all you mouth all you want but know say consequences dey for back chat
Hustle oo till my pocket fat
Play Mind games you go lose that fact
You go dey there dey wonder come dey say Gugu why you do me like that.
Straight up black and white I no grey
Master up in this I no slave
Nobody perfect but man dey try
Do my ting till I enter grave
Pepper dem pepper dem yeah one time
Warrior spirit dey my bloodline
We go decline any bagga man wey hate on me or try stop my shine
Pepper dem pepper dem
Oya oya
Show dem show dem
Who be oga oga
Pepper dem pepper dem
Oya oya
Show dem show dem

Written by: Anthony IV Princi, Magnus Mamah Oboh-Leonard

Lyrics © Peermusic Publishing

Share your thoughts on Pepper Dem

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com