LyricsTranslator Logo

Before I Go Broke

Olamide and Yung6ix

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 79
  • Duration: 04:17
Them say I don high
Them dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
See I'm just a young boy into big things
Some say me I be were with big dreams

All about my paper
This is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper
Were this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke
Confirm

Trust me you don't wanna see me mad o
Even Olamide sef know say I be Badoo
Na my real guy
But we from different roots
Same jungle but these days we dey chop different fruits

What tomorrow holds me I don't know
What's a Million to me now
Omo one show

Hehe Damn it mehn we don blow
Same guy wey those girls be no wan blow

Mehn I hustle hard till I hammer
Am living with Tony's pay mehn
That's not nice you're talking Montana
Find me up in Abuja
Popping bottles up in Cobana
Fruits of my labour
Shudi wan take my banana

See i ain't here to judge you
George is in the jungle
So no need to Warri Cause that's where am from though
I get you the ticket
Tell me where you wan go
But before then you got to register in my condo

She say I'm high
She dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
I'm just a young boy
Ah into big things
Some say me I be were with big dreams

All about my paper
This is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper
Were this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

I swear am wide awake
Jehovah is my witness
Keep the magazine
And pray for forgiveness
Ain't no time to sleep
I'm tryna live my dreams
They try to walk in my shoes
But they can't afford my Timbs

Mercedes
Riding new Mercedes
God in this game and I ain't even talking about eighties
Some of them gon play this
Some of them gon hate this
But ion really like those ladies
They keep swallowing my babies

Ehba
Awon to n relate won gbo mi
Cause I'm getting getting more money
They say money talks to'oto ni
Ah Ehba

Awa ni Landlord eyin caretaker
Won ni mo ti n je'wo
Mo ti n yokun bi t' Obi Asika
Mo si 'na fun won Rambo
Mo si n shey collabo
Emi ati Yung6ix
A da bi Trinidad & Tobago

E fe burn
Eyan ma niyin
E kako
Italian mafia l' Olamide: Roberto Baggio

Kilon ba mi so
You talking bullshit
Watch yourself
You feel you gat it
Then you aint gat it
Shut the f*ck up and watch yourself
I rep the hoody
I rep the slum
Am repping ghetto yes igboro
Got to get the gucci
Got to get the nike
Got to get that louis and timbolo

Fifty fifty no cheating
She run around
I run the city
You no dey shame
I no dey pity
And the things I do e no dey pretty

We murder them
Dead bodies in the hallway
O lo n catwalk
But this place no be runway
Hungry lion
Twelve elephants no do me one day
Ki lo n shey e
O de lo n wo bi ti one eye Sunday

She say I don high
She dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
Yes I be young boy
Wey dey into big things
Some say I be were I be were with big dreams

All about my paper
This is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper
Were this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

Emi n soro owo
Awon n gbo bi aja
Kaka ki ile ku
Ile a sha
Dream chaser ni mi
Won pe mi won pe mi l'omo asha

Ola with 6ix
Otee on the beat
Hehe
Swagger lomor
KKTBM is here again o
Hear me out
6ix

Written by: Larry Otega, Olamide Adedeji, Onome Onokohwomo

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share your thoughts on Before I Go Broke

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com