LyricsTranslator Logo

Time Remix [Remix]

Natty Lee

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 0
When you wake up in the morning
Pray for the money
No time to yawn e

No no no
No no no

Ade akye biom You for keep pushing
No money kraa Charlie you for feel leaving
Atanfɔ go show manners it be season
Destination of a tortoise no be rushing but
Slow Motion

You for keep working and Loose no Guard
Happiness be free you for feel no Sad

No no no
No no no

Duba
Life no be race you for walk
It be time
Mmm it be time

No be gidigidi it go happen
It be time
Mmm it be time

As you dey work you for pray
It be time
Mmm it be time

Ohiaa yɛya o but you know ?
It be time
Mmm It time



Badman Operator

Life no be gidigidi jay Sheha’ni
You for work hard and pray don’t watch no body
Charlie bone every badman make the money
Cause no body dey wey he no get story

Ee ee
See - See we always dey grind o
We no dey hear what the haters go say
Go say
Cause we no say one day the hustle go pay

Badman Operator
Life no be gidigidi jay Sheha’ni
You for work hard and pray don’t watch no body
Charlie bone every badman make the money



Ɛnɛ na yen nam fɔm okyena yɛ bɛ drive
Sekof hard times tina dabia yɛ fighti

Sekof hard times ti I never dey grow
Fa sika titi me na ma brɛ ne ɛburo

Money wey dey bust up my brain
Dey wey I dey daamu I never go fail
Wey dey bust up my brain
Dey wey I dey daamu I never go fail

Sor me say
Man i real bad man mmm m m
Sor I never run run mmm m um

Man I spiritual a deeper
A jah dey pan de street

Man I too classic
Meet me for the road make cause traffic

Duba banche’eba i kwan lafia
We stepping in we do the magic
Dem dey think say we fall
They never nor say wonya wo hiɛ Sor
Work for the paper,data no time for hater
Wo tan me’a later

MOVE
Ade akye biom You for keep pushing
No money kraa Charlie you for feel leaving
Atanfɔ go show manners it be season
Destination of a tortoise no be rushing but
Slow Motion

You for keep working and Loose no Guard
Happiness be free you for feel no Sad

No no no
No no no

Duba
Life no be race you for walk
It be time
Mmm it be time

No be gidigidi it go happen
It be time
Mmm it be time

As you dey work you for pray
It be time
Mmm it be time

Ohiaa yɛya o but you know ?
It be time
Mmm It time

Dem dey think say we fall
They never nor say wonya wo hiɛ Sor
Work for the paper,data no time for hater
Wo tan me’a later

Melody

Written by: Kweku Richbhad, Natty Lee

Lyrics © Kweku Richbhad

Share your thoughts on Time Remix [Remix]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com