LyricsTranslator Logo

Mosquito Song

Fela Kuti & Egypt 80 and Seun Kuti

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Album: Seun Kuti & Fela's Egypt 80
  • Views: 26
  • Year: 2008
  • Duration: 07:25
English
E get one think wey we don dey live with (We Africans)
E get one think wey we don dey live with (We Africans)
Na small matter but na big matter too (We Africans)
This matter don happen to you and me (We Africans)
This matter don happen to you and me (We Africans)

Na wetin be this matter sef
Na wetin be this matter sef
Mosquito dey bitin me
E bite me I sick for body

E bite me for hand (Mosquitto dey)
E bite me for leg (Mosquitto dey)
E bite me for ear (Mosquitto dey)
Even bite me for mouth (Mosquito dey)
E bite me for nose (Mosquito dey)
E bite me for yansh (Mosquito dey)
Event bit me blo cos (Mosquito dey)

Ha ra ra ra
Tell me now now now now
Tell me now now now now now now

We don tire to dey sick
We don tire to dey die
Every day of every weel
E dey happen for your eye
Na the government of the people
No put clean water for the people
Na the government of the people
No take good care of the people

So I say make una hear
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
Shey na till we die finish una go (Stop the malaria)
Till we die finish una go (Stop the corruption)
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO

Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE

Seun Kuti & Fela's Egypt 80
About the album

Seun Kuti & Fela's Egypt 80

Fela Kuti & Egypt 80 and Seun Kuti

  • Released: 2008
  • Views: 152
View album

Share your thoughts on Mosquito Song

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com