LyricsTranslator Logo

Jara

Magixx, Mavins, Bayanni, Don Jazzy, DJ Big N

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 1
  • Duration: 03:13
English
Yeah (vibes)
Oh na

Them a be hating
See them be gossiping at my back so long
Father save me
Take me
Them a see the small boy doing all the big things
Now they wanna pull me down, yeah
But I'm still around, yeah
And e dey shock their mind
Calling me ojuju calabar, yeah, yeah

Then I call my back up, yeah
I see all of them wan back off (oh no)
Say when I call my back up, yeah
I see all of them wan back off (oh no)
Oluwa ba mi soro, yeah
Say I go soon dey turn up (oh no)
Say make I just dey lock up, I no fit f*ck up
Make I leave them, make them dey for koro (yeah, yeah)

Jara, jara, jara, jara, jara
All the things you don bless me with (na jara)
Any other thing wey you add (na jara)
yeah
Jara, jara, jara, jara, jara
All the things you don bless me with (na jara)
Any other thing wey you add (na jara)

Omo shey you no dey look face (face)
Too much money for my suitcase (case)
Plenty kele dey for my case (yes)
Dem dey line up 'cause they wan taste (yes)
Who goes there? Yes, who goes there?
Shey you dey whine me, you no get fear
I no know why I dey for this track o
Oya, come sing, make I go back o

See all these people never, never see the picture
Inna my dark times, tryna get it figured
uh, shebi them say me no get future
But now they pay ten milli' for a feature
Now they say that I'm the man 'cause I buss up the scene
Call up that girl make she wine up the ting
She no get password but I still put my pin
You know me no send vagabond

So me call my backup, eh
I see all of them wan catch up, oh no
but I dey run marathon, eh
Dem no be my set, I'm far gone, oh no
Oluwa ba mi soro, eh
Say I go soon dey turn up, oh no
Na baba dey my back, I no fit f*ck up
Dem bin no send me when I dey for koro
that's why me say

Jara, jara, jara, jara, jara
All the things you don bless me with (na jara)
Any other thing wey you add (na jara)
Jara, jara, jara, jara, jara
All the things you don bless me with (na jara)
Any other thing wey you add (na jara)

Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Gradually dem dey run (gradually)
Say dem dey run away
Gradually dem dey run
Say dem dey run away
Gradually dem dey run (gradually, ohh)
Say dem dey run away

What you thankful for? (jara)
You got the blessings coming your way (jara)
Double double (ja, ja, ja, jara)
Here we go now
That's why I say
When you're big, you're big abeg (jara)
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: Andre Vibez, Michael Collins Ajereh, Alexander Adewunmi Adelabu, Oladokun Abimbola Elijah, Nonso Temisan Ajufo

Lyrics © Warner Chappell Music, Inc.

Share your thoughts on Jara

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com