LyricsTranslator Logo

Buga

Falz, Kida Kudz and Joey B

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 0
  • Duration: 03:30
English
Hmmm watch this hmm jiggy
E so fun won ko lo sempe
What da f*ck 2000 and jiggy you understand
Who da one wanna do me keke
Ayy yeah who da one wanna do me keke

Ah who dem be dem be
Wetin dem weight dem weight
Wetin I do I do
Wetin dem say dem say
I gat frenemies but mama don pray mama don pray
No bad belle wey go come my way come my way
And the blessing make e fall my way all my way
I need long life that is all I pray all I pray
Been a long road but I'll find my way find my way
Zero competition wey dey pon my way

Who be that girlie belly dancing ay
Girlie put it on me got the fantasy fantasy
Baby girl tell me what's your fantasy
We no dey waste time no dey give me konji
Je kin ma je iseyen like a junkie
Fi won le kan ma wo like a dundi
After the club tell me what it's gon be
And she want my blood just like a zombie ay ay
Ay ayy ayy yeah

Ay who dem be dem be
Wetin dem weight dem weight
Wetin I do I do
Wetin dem say dem say
I gat frenemies but mama don pray mama don pray
No bad belle wey go come my way come my way
And the blessing make e fall my way fall my way
I need long life that is all I pray all I pray
Been a long road but I will find my way find my way
Zero competition wey dey pon my way

Buga ko buga buga oh Buga ko buga ay
When you get money just buga buga oh
Buga ko buga buga oh
Buga ko buga
Buga ko buga
When you get money just buga buga
Buga ko buga

See nobody go buga me
Oga the jealousy no let dem fit stand me oga
Make your people no dey tweet at me
Tweet pass me with your unnecessary misandry
Ah ah wetin happen nah I pull up in Maserati yeah
I no dey hear there voice from inside the taxi I'ma
O fe fe mi when she see me in the Versace ah ah
Okunrin meta that will be polyandry
Abeg tell the bartender to bring five Hennessy
E no go better for the bagger With the bad energy tell am
Motor go jam am if e try anything ehn
You no know my baby gele e dey blind enemies oh God
You can't tell me shit your swag never reach ehn ehn
So you can't share from our amenities never
Where real gees gather no you can't fellowship no
If you say you get werey we have medicine

Buga ko buga buga oh Buga ko buga ay
When you get mone just buga buga oh
Buga ko buga buga oh
Buga ko buga
Buga ko buga
When you get money just buga
Buga ko buga ay

Baby girl what's your fantasy uh uh
I know say you fine pass me uh uh
Your body no be counterfeit uh uh
Can you come and pamper me I'm jiggy first class ticket
Fly you to Ghana from Lasgidi International your bum bigi
You're the one even though I'm taken jiggy

Wetin dem go do
Wetin dem go say say
You dey make my heart go tingaligalin ay
When it is a party bring her with her friends bring
Like a cookie jar my finger in her thing
Hmm her back is thicker than a milkshake
About to lift her like a suitcase
Up slam kick it like I'm Bruce Lee
Kida Kudz and Joey man are too slick Joey man are too slick
Watch this
Buga oh
Buga oh
Buga ko buga
When you get the money just buga
Buga ko buga
No translation found for this song!
Submit translation

Lyrics © Songtrust Ave

Share your thoughts on Buga

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com