LyricsTranslator Logo

Baba Nla

Larry Gaaga and 2baba

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 42
  • Duration: 03:23
English
Gaaga Musik
Disaster yea
They say me bury mi sef for a rascal
Disaster no grammar
Girl when l go up the real they no come my terrain ah
They ran all of dem for designer
If you see say dem dey find me for the corner
Make you tell dem say you no see me
Cos enter the boat with me
And me pray wit my rosary me
Paranoid totally
Scaring everybody close to me
My name is too fucking noisy
Oh me oh my oh my oh my

Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense

No let dem lie to you and bluff
Tell dem say gangster no wear handcuff
Original not another man stuff
Me fans dem ah plenty just like dandruff
So why they won koba mi
Link with the girls them globally
Me cut them bluff man totally
I know say Larry Gaga cover me
Egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi egidi

Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ehn oh eh
Baba nla nonsense nonsense naso

I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest
E get as dem go do I no go give dem face
I go dey kuku just dey waka dey arrange my face
I go dey enter the city with happiness
I go dey gather all the people in togetherness
I go dey keep my cool make I no go vex
As guy man dey work see guy man must flex
Make sure say I dey mind my business
Because crazy people everywhere I no like stress
Ehen nowadays I go dey put me first I go dey do my best
I go dey leave the rest
I go dey keep it fresh I go dey wear live vest
I go dey do my Gaga shuffle dey avoid arrest eh

Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghe ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense
Ghen ghen ghen
Baba nla nonsense baba nla nonsense
Bangalee
Larry Gaga
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: EBUNOLUWA DAMINI OGULU, INNOCENT UJAH IDIBIA, LARRY NOLIANEFO, OLADAPO DANIEL OYEBANJO, OLADAYO OLADERU

Lyrics © Songtrust Ave

Share your thoughts on Baba Nla

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com