LyricsTranslator Logo

PDA (feat. MI Abaga)

Alpha Ojini

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 16
  • Duration: 04:02
English
Yeah yeah
I go carry your matter come outside
No dey do me four one nine
My battery don die, i don dey call your line oh
E don dey resemble four one nine
Ehhh
Omoge kilonshele gan gan gan oh
All this PDA around me, me sef I for like love See as this your matter na wetin I dey on top
All I wanna do is show you love, show you love

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body

Cos I'm in love, I can't keep it on a low
Can't keep it on a low
I'm in love, I can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Oh oh oh yeah

Na the body be the koko
She say what's love, na the pipe be the koko
She say what's love, na the body be the koko
She say what's love

Yo Alpha add me likkle bass
When you in the room girl, things ah lituate
I love it when you dance baby, and wiggle waist
I fit to face your papa ask him if he's free from six to eight today
So we can just relate
Cos shebi we go soon relate
Alpha bet me say I no fit spell it out like alphabet
I said Alpha but give me an alpha beat
And I'll forget my pride and tell her how perfect she is
Pretty like alpha beach
Where the water touch the land
It's real beauty, no counterfeit
Wanna tickle her toes like say I been dey count her feet
And these niggas they can't compete
They can't ah fit to answer fifty questionnaires about the ways you special dear It's getting clear
Like left and right leg of the same shoe, we are meant to pair
And life is looking like a thing that we are meant to share
No dey fear to enter baby, nobody can interfere
I wanna hug you tight and keep you warm like winter wear
So give me your number girl, before your friends appear
Yeah

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body
Cos I'm in love
This your love dey do me one kind
One kind, one kind
Cos I dey feel like say you price my heart but you no wan buy
Omoge why you chop my eye
I'm finna take back my love
If I'm not who you want
Girl you got me messed up
I go comot monkey hand for pot
Before I end up on life support oh
All this for what
Shebi na because

All that I wanted was to give you all you need
I go carry your matter come outside
All that I wanted was to give you all you need
I keep coming back for the body
Keep coming back for the body

Cos I'm in love, I can't keep it on a low
Can't keep it on a low
I'm in love, I can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh oh
Can't keep it on a low
Can't keep it on a low oh oh oh
Can't keep it on a low
I can't keep it on a low oh oh oh

Like James Bond, he approaches his mate with a pickup line buried in sexual innuendo
How do you take your coffee? One hump or two
I mean, I want to hump you
Not every female responds to his advances
But when a match does happen, it's magical
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: EBUKA NTAMERE, JUDE ABAGA

Lyrics © DistroKid, Songtrust Ave

Share your thoughts on PDA (feat. MI Abaga)

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com