LyricsTranslator Logo

No Tension [Album]

Orezi, Terry Apala and Isoko Boy

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 6
  • Duration: 04:22
English
Ka jo ma rokii
Ka jo ma faaji
It's time to party
It's time shake your body

Everybody oya move your body
Whine whine am welll Anita whine am well
I know my work o
Pay my money I no dey go down
Na man wey work suppose dey jolly yeh
Isoko wa doo
Delta wa doo

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Gum body
Chop money (Lele)
Shake body
Delta boys from isoko

Gum body
Chop money (Lele)
Shake body
Delta boys from isoko

When I dey suffer dem no see me
Now I dey hustle dem want to feel me
See dem think say mo gba wire
Am driving my Benz dey fire

Shebi na me wey get my life dey jaree
If dem never know dem want to know
Emi ati won ati ki ese kan bo shokoto kana
No tension instead of that I need attention
If I wan gbadun ko ma tension
Emi te ri mi o gbeshe ran won
Isoko wa doo
Delta wa doo

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension
No tension

Gum body
Chop money (Lele)
Shake body
Delta boys from isoko
Gum body
Chop money (Lele)
Shake body
Delta boys from isoko

As the money don show omoge come close
Oya come follow me jolly o
You looking so fine let's have a good time
Baby come chop my money o

Designer designer money no be wahala
Designer designer I go buy you designer
Baby wey go shake their legs
Sha you no go kill person
Oghene make you keep blessing

No tension
Isoko wa doo
Urobo wa doo
Omo tekugbe

No tension
Am living my life with no tension
No tension
The money dey come with no tension

Omo boys ehn on how e take dey ehn
Unto say u dey go through one or twos for the industry
U con dey tension eh
See na your matter

Never to tension o yes o
Na to carry work take palash for the industry
If at all o I think you don hear the aza
Some bobby don dey look me fes

No dey look me fes
Look wetin I dey show you
I think you don see am so na so
Very near human beings dem
Who does that na wa o
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: JOSHUA INIYEZO, MICHEAL UGOCHUKWU OPARA

Lyrics © Songtrust Ave

Share your thoughts on No Tension [Album]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com