LyricsTranslator Logo

Chocolate [Remix]

Ice Prince Zamani, El, Sarkodie, Dr SID

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 8
  • Duration: 04:20
English
Mavin
Ahh
What else
You know what time it is
You know say money no be problem
Up in the bum with it eh Tee

Feeling me flow
Feeling me swag and me energy
Weh na Dr SID abi u see the chemistry
See the gold on wa wrist
Okay hold up lemme see
Somebody set me free
Chocolate nigga
I dey carry the beat
No matter wetin be the case
Feel say me I dey craze
Money no be my issue
So baby gemme my space
What else
Tell my boy be that
Don jazzy
Your beat I dey massacre like kebab
Naija
Number one demand
I dey rap too much
I for go rehab

Yeah huh see
A lot of rumors dey circulate
But I'm a real G
You know how I operate
And how your body moves slow when you coordinate
So we can both fly if you cooperate
I be the topic
And I hang with the bestest
Got class
I aint even got masters
Them other boys cheaper than Aspen
The way you move your body
Ama spring you like pasta

You are the bomb
Girl and I wanna detonate
But you are my woman
That's the way I decorate
Hey
See them dey feeling your figure 8
Bad girl make you come make I regulate
Hey
No need to perambulate
In the dark that you know you go illuminate
When the boys come my fee go eliminate
All day all day long we go shhhh eh

No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that am sweet like a chocolate
And now you want to dey chopulate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that I'm sweet like a chocolate
And I go make you dey modulate
Make you dey modulate
It's true that am sweet like a chocolate
Make you dey modulate
It's true true that am sweet like a chocolate
Chocolate chocolate
Chocolate
It's true chocolate
Chocolate
It's true that am sweet like a chocolate

I know you love your strawberry and vanilla.eh
And I know you love your honey cream pie
with your chocolate cherry and your ginger eh
My sweet Cinderella
Party be the chocolate
E dey give you the fever eh
Cause I know say none of them dey make you dey kolo
The way you licking on your finger
He be e to the L on the feature
So tell me what it's gonna be tonight girl
Don't be shy
Baby come and take a bite girl
I bet you never had this feeling in your life girl
Oh na na na na na
Oh na na na na na
So tell me what its gonna be tonight girl
You know the dope rapper gonna keep you tight girl
And I know you gat a chocolate surprise girl
Oh na na na na na na

Come on
Am a busy man
But not today
Baby we can get jiggy
We never stop the play
You know its crazy
When EL and the doctor dey
You don't know what you gon get
Like a box of chocolate
Am a busy man
But not today
Baby we can get jiggy we never stop the play
You know its crazy
When EL and the doctor dey
You don't know what you gon get
Like a box of chocolate

Eh no need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that am sweet like a chocolate eh
And now you want to dey chocolate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
Its true that am sweet like a chocolate
Hey
And now you want to dey double it

She wants chocolate no calories
How about some nuts
With no allergies
How about ********
We can knock down
You freaking dog fantasies
No jokes mehn
Am dope mehn
Pepsi no coke mehn
Nwa yeoma
Eze okwu
No soap mine
They try to bungee jump with no ropes mehn
I try to buy your heart
So what's the cost thing
With a body so bad like Joseline
Gorilla love scene
Imma leave her wild
Imma put her out sweet Pacquiao
This nigga
Guaranteed to be the best she had
I make her bend over while she ******
Osborne

Ama make you get loose
Omo I get screw driver
My fine boy packaging
See e no get rival
Them dey dobale for me
At the point of arrival
Them dey gbadun my p
Them dey put up them lighter

No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
It's true that am sweet like a chocolate eh
And now you want to dey chopulate
No need to dey speculate
That thing wey dey circulate
Its true that am sweet like a chocolate
And now you want to dey double it
Make you dey modulate
It's true that am sweet like chocolate
Make you dey modulate it's true
It's true that am sweet like chocolate
Chocolate chocolate chocolate
Make you dey modulate
Chocolate chocolate chocolate
Its true that am sweet like chocolate
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: Michael Ajerah Collins, Sidney Onoriode Esiri

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.

Share your thoughts on Chocolate [Remix]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com