LyricsTranslator Logo

Leg Over [Remix]

Major Lazer, Mr. Eazi and French Montana

  • Available translations: Dutch
  • Genres: Electronic, Hip Hop and Pop
  • Original spelling: English
  • Album: Leg Over
  • Views: 1.554
  • Year: 2017
  • Duration: 03:10
English
You know what it is, when you hear that "han"
Mr Eazi, Major Lazer, Montana

Now baby girl, tell me where you come from
'Cause you got me confused when you move that bum bum
You give me leg over, han
Got me confuse when you bend over
We gon' do it 'til we hung over
Black shades on, we ain't never sober

Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, ay (skrrt, skrrt)

Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over

My baby dey confuse me o with her bum bum
Wey she get a guy wey dey send her money from London
She dey see me like a "Johnny Just Come"
When monkey dey work eh
Baboon e just dey chop

Me I go chop all the wash eh
As long as you give me my portion
Baby make you no dey rush eh
Abeg make you treat me with caution
Ah, ah, aah

Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over

Sexually, you got the best of me
Touch me so sensually
Love me intentionally
Tell me that I'm the only one
And you're the one for me
You told me, f*ck you with the lights on
And I always answer my phone
Don't ever hide your affection
That pussy sent straight from heaven, ey

Leg over
My baby gimme leg over ahn ahn (leg over)
Hang over
E be she dey gimme hang over eh eh
Leg over
My mama give me leg over eh eh
Game over
She dey come gimme game over

Eh eh
I dey confuse
I dey confuse
When you turn around
Baby you dey make a confuse ooo
You Douala like a, a Cameroon
You mesmerize the boy and baby make I confuse
Commando, you be commando
You dey command the boy with the overload
Yeh yeh I no fit stand alone
I must call my guy before rendezvous

Zagadat, it's your boy Eazi
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: Emmanuel Kelechi Nwosu, Karim Kharbouch, Oluwatosin Oluwole, Philip Meckseper, Thomas Wesley Pentz, Tyrone William Griffin Jr.

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.

Leg Over
About the album

Leg Over

Major Lazer, Mr. Eazi and French Montana

  • Released: 2017
  • Genres: Electronic,Hip Hop and Pop
  • Views: 1.554
View album

Share your thoughts on Leg Over [Remix]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com