I'mma come in here
With loud siren
Make dem wake up to the sound
And feel me
Comas and curves are trending
In my timeline
Move into the synergy girl
I support am
You no on the road me na master
Switch up on the higher level faster
Rasta
Reggae bounce Caribbean whiner
Anything you want, Me I no be capper
Girl you know my code of conduct
Only vibe wey go comfort me
Down fi the base and take shots
You know
I been living life wey no go stress me
Nobody has to know
We don't really have to show
Keep it on a low and leave it closed
Cos when it burst
Dem go leave you go
Me I chase nothing
Only focus on the Big man see
She say I be recipe
Nigga wey dey feed am only Brownish stick
Better Better
In my condo i plan agenda
Bigger bigger
A couple of cheques party scatter
Girl you know my code of conduct
Only vibe wey go comfort me
Down fi the base and take shots
You know
I been living life wey no go stress me