LyricsTranslator Logo

Follow You (feat. Tony Warp & Tayo)

chike

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 16
  • Duration: 02:51
English
Chyko * Tony Warp * Tayo
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
Power and fame the world and it's jewels
I want it all, watch me as I make my moves
I never wanna be regarded as a lame dude
If you vex this Skololo omo you go chop two
Chop two bawo, this life no be fight
We no dey fight against flesh and blood no be by sight.
Cause the power and the fame and the glory in your name
Na wetin the devil go use to play you like a game Bro
Oga no dey waste my time
Am just trying get paid while am still in my prime
It's not a crime to get hunnies and booze, stay on my cruise
I don't harm nobody men I think I'll fine
Yo You think you'll be fine? My guy that na lie
The money, honeys and the booze will leave you behind
But the Lord is calling you to be one of a kind
As for me, I go follow Him cause He is Divine
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
Oga, trying live a better life is the motive
Am only a slave to what's been promoted
I been through the rough my gee, e hard die
Just trying put this feelings aside for free
But I've been so dark no doubt, I been trapping like Kodak, I didn't get the full picture
New lecture now I get, so I won't regret
Now I put my sweat in God's shoulders till I loose my breath
Thank God for your life ma gee
We the salt of the earth bro, no be Maggi
If you wanna be saved you gata study Bible
Don't be idle while worshipping idols
Be a doer of the word, no just dey hear am
I know you love God but you gats to fear am
To be a Christian no be by mouth
But am really glad that you followed this route
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
I go follow you wherever you go
I go dey with you through the highs and the lows
Even if I carry enter ghetto
You go dey with me I know, me I know
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: Chike Nwafor, Tayo Omodehin, Tony Adams

Lyrics © DistroKid

Share your thoughts on Follow You (feat. Tony Warp & Tayo)

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com