LyricsTranslator Logo

Game Face On [Original Mix]

Magugu, Leo Justi and Heavy Baile

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 12
  • Duration: 02:17
English
Got the game on smash on lock Dedication prepared no need luck
Got my 10 toes grinding on the concrete I go show dem na me run the block
Run dem run dem oga man boss
See Dem times I run to catch bus
See dem times I beg dem for favours when I no get no food for my pot
Table don turn
Now dey beg friend but the bridge don burn Get my game on
Go beast mode on dem like the one
Dey go no say no be play play I do tings my way
Dey go know say hard work and dedication dey pay Game face on
game face game face on (I’m here to catch fun) Game face on game face game face on
(Make dem bring it on)
If I fall down I go rise again If I fall down I go rise again If I fall down I go rise again Game face game face on
The battle is won but the war goes on
Paid the cost to be the big don
Dey go know say kakhi no be leather when I jam dem naija where I’m from
Game face game face on
Shut down the shop just put the mic on
Dey go know say dis one no be small boy do the damn thing the thing nothing long
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: Leo Justi, Magnus Leonard

Lyrics © BMG Rights Management

Share your thoughts on Game Face On [Original Mix]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com