LyricsTranslator Logo

African Problems

Fela Kuti & Egypt 80 and Seun Kuti

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Album: Seun Kuti & Fela's Egypt 80
  • Views: 18
  • Year: 2008
  • Duration: 05:00
English
African problems (too much to talk about)
African problems (too much to think about)
African problems (too much to think about)
African problems (too much to shout about)

But I must talk am
I go dey sing am
I go dey shout am
Make dem dey hear am
I go dey sing am
I go dey talk am
I must to shout am
Make dem dey hear am

I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa's superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery

Make you help me ask them brother
Why we no get food chop
Make you help me ask them sister
Why we no get houses to stay
Salute my brother wey dey die
Die for the future of Africa
Salute my brother wey dey fight
Fight for the future of Africa

Unless we start to (thinky thinky)
Think of tomorrow (thinky thinky)
Fight for the future (fighty fighty)
Fight for tomorrow (fighty fighty)
Them won sell us away (think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)
Them won sell us away (think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty)

I must try to teach the people a new mentality
Make dem appreciate Africa's superiority
Make dem know say no be so things suppose to be
Na leader dey put us for this mediocrity
Take away our peace our liberty
Leave us to leave in endless pain and poverty
We no understand this their government policy
We dey sell us into second slavery
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO

Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE

Seun Kuti & Fela's Egypt 80
About the album

Seun Kuti & Fela's Egypt 80

Fela Kuti & Egypt 80 and Seun Kuti

  • Released: 2008
  • Views: 152
View album

Share your thoughts on African Problems

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com