LyricsTranslator Logo

Upon Me [Album]

Sugarboy and Kiss Daniel

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 1
  • Duration: 03:11
English
As I enter my town when I see her
Pretty fine girl Monalisa
The body wey she carry na waya na waya

And many men wanting to toast her
E be like say nothing dey freak am
The body wey she carry na waya na waya

And you know na for better or worse my lady o
Together with you my babe
No matter what dem talk
So I say

Put your love upon me upon me upon me
But I supposed to marry someone like me like me like me
Baby no dey dull me no dey whine me, ehneh
You better say yes you better say yes oh
You better say yes oh

You are killing all the guys baby
Look to my eyes baby
Perfect silence when you're working
Forget the loose see I'm shy oh babe

See your fine figure Mumcy lo fi joh
I salute to your mama
Lightning over you like Rihanna
See your fine figure
Dey be liking all your friends e no easy
Girl I confess to you

Put your love upon me, girl
You fit to marry someone like me baby oh oh
Put your love upon me girl
I'll be all all yours faithfully oh yeah
I'll be all all yours faithfully oh yeah

Baby come closer o
So I can treat you better
Come closer o

Sugar boy eh
Call me the vado
Boy kiss
You already know it ghetto worldwide

G worldwide
Put your love upon me
Upon me
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: OLUWATOBILOBA DANIEL ANIDUGBE, UMOREN AKANIMOH FELIX

Lyrics © IMMENSUM MUSIC

Share your thoughts on Upon Me [Album]

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com