LyricsTranslator Logo

Ijeoma

Peruzzi

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 25
  • Duration: 04:04
English
It's Iyanya
Okpono okpono o heavy o heavy o heavy

Ijeoma o see wetin you carrsee wetin you carry
Put a bang bang Peru Peru am loo
I be pastor e no mean say I no see wetin you carry aaah
Say you getti man no mean say you no fit whine for daddy aaah
Which kind designers my pocket no fit carry aaah
Ijeoma o see wetin you carry
Okpono okpono okpono o heavy o heavy o heavy
Ijeoma o see wetin you carry
Okpono okpono okpono o heavy o heavy o heavy
Ijeoma o see wetin you carry

Omo your body na lu bad o
Your body na lu bad o
If you give am to me no bad o no bad o oh
Chop all my ego see I no go feel bad o no go feel bad o oh
Na the things wey you carry dey make me wan collabo o oh
Mkpoweto mmkpoweto
Figure eight o figure eight o
Come my way oh come my way o
Oya leggom oya leggo
Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
Ijeoma Ijeoma o

I be pastor e no mean say I no see wetin you carry aaah
Say you getti man no mean say you no fit whine for daddy aaah
Which kind designers my pocket no fit carry
Ijeoma o see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o see wetin you carry
Okpono okpono okpono o
Heavy o heavy o heavy
Ijeoma o see wetin you carry

I be pastor but na you wey want deliver me deliver me
You no be coastline but na your body dey border me dey border me
Yeh Ijeoma oh na na
Nwanyi oma ee mama
Girl I wait o
Mkpoweto eh eh eh
Figure eight o
Come my way oh
Baby let's go
Mkpoweto
Figure eight o
Come my way oh
I'm losing control

I be pastor e no mean say I no see wetin you carry aaah
Say you getti man no mean ay you no fit whine for daddy aaah
Which kind designers my pocket no fit carry
Ijeoma o see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma see wetin you carry
Okpono okpono okpono
O heavy o heavy o heavy
Ijeoma o see wetin you carry

Mix Monster

Young outside
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: IYANYA ONOYOM MBUK, VICTOR TOBECHUKWU

Lyrics © Downtown Music Publishing

Share your thoughts on Ijeoma

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com