LyricsTranslator Logo

Like A Movie

Magixx

  • Available translations: No translations yet
  • Original spelling: English
  • Views: 0
  • Duration: 02:45
English
Randay oh no no nom yeah yeah
Melanin po po po
Sey me wan score score score
Sey me want you gimme your lo lo love (Lo love)
Baby o opor por por

Girl ya the final
Ain't nobody but you my Delilah
Dem wan test but them no fit try am
Away with you sey me flier

Girl you know this
Sey you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving cut my dada
Just to prove

I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl me fit kpi for you naa

When I'm with you is like a movie
Dunno oo
My baby come inside let's do it
Yunno oo
When you no dey sey man be clueless
Dunno ooo
When I'm with you is like a movie
Ahh is like a movie

Girl me be loving you like kilode yeah uh
And na you dey pon my mind
Every day yeah
Baby loving you like kilode (No na)
And na your dey for my kind
Every day oh my baby kilode yeah

Like a spliff in my head you amazing
Yeah
Those wey dey hate on you they are crazy
Yeah

Fashion god girl you massacre you massacre
Eat flesh like a cannibal a cannibal
You carry no be lie yeah
Blown away Afghanistan Bhim

Girl you know this
Sey you can do
But them no fit taste your perfume
Smell your loving
Cut my dada just to prove

I no fit lie for you
Me I fit die for you
So hypnotized by you
Girl me fit kpi for you naa

With you is like a movie dunno oo
My baby come inside let's do it (You you) yunno oo
When you no dey sey man be clueless dunno ooo
When I'm with you is like a movie
Ahh is like a movie

Girl me be loving you like kilode
Yeah uh
And na you dey pon my mind
Every day yeah
Baby loving you like kilode no ah
And na your dey for my kind
Every day oh my baby kilode
No translation found for this song!
Submit translation

Written by: ALEXANDER ADEWUNMI ADELABU, GERALD ANYANWU, SOLOMON CHRISTOPHER

Lyrics © Songtrust Ave, Warner Chappell Music, Inc.

Share your thoughts on Like A Movie

0 comments

FAQ

Lorem ipsum dolor sit amet, consectetur adipiscing elit. Sed iaculis dolor urna, vitae porttitor magna fermentum in. Nunc nec rutrum velit. Praesent fermentum arcu sed turpis aliquet.
Interdum et malesuada fames ac ante ipsum primis in faucibus. Quisque viverra elit nec blandit vestibulum. Curabitur tortor orci, convallis nec aliquam et, convallis sed tortor.
Suspendisse tincidunt sem tellus, ac finibus neque feugiat a. Nam consequat efficitur sem vel fringilla. Etiam interdum, est vel imperdiet sodales, felis turpis ornare turpis, vel ornare elit dolor vitae purus. Pellentesque vel hendrerit ante. Aenean egestas, odio at porta euismod, velit nulla hendrerit felis.
Proin quis massa ac urna sagittis imperdiet a non massa. Sed risus massa, aliquet ac gravida a, rhoncus in metus. Orci varius natoque penatibus et magnis dis parturient montes, nascetur ridiculus mus.
Read more
© Copyright 2024 LyricsTranslator.com